Sweet mother (radio) evokes 1 big emotion
What does the song
Sweet mother (radio) evoke?
Lyrics
Chorus
Sweet moda', I neva' forget you
The way you suffa', wey you suffa' for me-oh
Sweet Moda', oh-oh
Sweet Moda', oh-oh-oh
Verse 1
When I no chop
My moda' no go chop
When I no sleep
My moda' no go sleep
She no dey tire-oh
Sweet moda'
I neva' forget de suffa' way
You suffa' for me, yeah, yeah
Repeat Chorus
Verse 2
When I dey cry
My moda' she go carry me
She go say "my pikin'
Wey tin' you dey cry oh-oh
Stop-stop (3x)
And make you no cry again-oh"
Repeat Chorus
Verse 3
If I dey sick
My moda' she go run up and down
She go say instead when I go
Den make she die-oh
She go pray God:
"God help me, God help me
Oh my pikin' oh"
Repeat Chorus till fade
© Soulfege
Back to the kasahorow Guide