NYAMFOWA logo
Emotions And Words

Don't Let Me Down evokes 2 big emotions

What does the song Don't Let Me Down evoke?

Lyrics

intro
Don′t let me down
Don't let me down
verse
All these girls wanna take me away
But I swear dem no go see my face
′Cause I know say na you be the one
Wey I wan dey see on top my bed
Even if dem turn giveaway
Omo, man go still runaway
'Cause I know say na you be the one
Wey dey cool the fire on top my head o
pre-chorus
What am I trying to say
If you leave me, na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
Like say na giveaway
I just wan see your face
Come hypnotize me
chorus
Onome, don't let me down, don′t let me down
Onome, don′t let me down, don't let me down
Onome, don′t let me down, don't let me down
Onome, don′t let me down, don't let me down
(Don′t let me down, oh-oh-oh-oh)
(Onome o)
verse
Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love for you
Make me look like a fool
Reason for existing
Na to make your heart my room
pre-chorus
So if I come your way
Make you no run away
I just wan see your face
Come hypnotize me
chorus
Onome, don't let me down, don′t let me down
Onome, don′t let me down, don't let me down
Onome, don′t let me down, don't let me down
Onome, don′t let me down, don't let me down
(Don′t let me down, oh-oh-oh-oh)
(Onome o)
hook
Don't let me down, oh-oh
Don't let me down, oh-ah
Don′t let me down, oh-oh
Don′t let me down, oh-ah
Don't let me down, oh-oh
Don′t let me down, oh-ah
hook
Don't let me down, oh-oh
Don′t let me down, oh-ah
Don't let me down, oh-oh
Don′t let me down, oh-ah
Don't let me down, oh
outro
Oxygen Mix

Emotions

wish, disappointment
Connect with Marvelous Ebhodaghe - Don't Let Me Down
Rate this page

Back to the kasahorow Guide

We welcome your contributions to NYAMFOWA: The kasahorow Guide at help@kasahorow.com.